Imagine if animals were to be on facebook,we'll be seeing posts and comments like............
MOSQUITO WALL POST:๐๐๐
finally PHCN don off light,blood sucking things..
COMMENTS:
a):fuck up,dey don put on gen 4 my area๐ข๐ข๐ข
b)abeg bros which area u dey?my people don fleet house oh๐๐
DOG WALL POST๐ฆ๐ฆ๐ฆ
Na wa oh.....i neva even stay reach 5 mins,all these calabar people don dey eye me..*ghost mode activated,them no go see me*escaping things on my mind.
COMMENTS:
My neighbour nah calabar too,the man eyes no good for where dogs dey....i go bite am soon๐ ๐ ๐ ๐
RAT WALL POST๐ง๐ฅ๐ฆ
omo nah die i dey oh....no food for my master kitchen... na him books and certificate go suffer am, he think say i come im house to watch tv Mtchew!!
COMMENT
ur master stingy oo, chop im wife own too ๐
HE-GOAT WALL POST๐๐๐
heat mood activated, any she goat online 4 s*x chat please?
COMMENT
She goat: @he goat ,u're a capital BIG FOOL
he goat: @she goat:pretender,as if u no dey interested. carry ur smelling backside comot 4 here joor
COCK WALL POST๐๐
All this hen go dey run lyk say dey no like me. But if u catch dem, dem go obey quickly, set 4 our usual style.....yeye ashawo hen ...lol
COMMENT
1) ur own beta nah, u dey still catch dem, d ones for my area na fast nd furious ooo....i don pursue tire conji wan kill me
2) My guy d ones for my area too spoil dey don finish my strength ๐๐๐
#Lol.
I am Chidex
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
โGod has vindicated Sarakiโ โ Party Chieftain
A chieftain of the All Progressives Congress (APC), Timi Frank says Senate President Bukola Saraki has been vindicated by God. Frankโs comm...

-
A man in Malawi calls his son in South Africa last week & says, "I hate to ruin your day but I have to tell you that your mother an...
-
Submit Your Short Story/Article And Win N1,500 In โOLAXALI Short Story Challengeโโฆ. Hey! You've got a great idea, story, or you have pas...
-
The man of God at Living Faith Church worldwide also known as Winners Chapel, Bishop Oyedepo did not get carried away with all the blings an...
No comments:
Post a Comment